You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive Jamming Session Week 51 || A Piano and Recorder Jam [Eng/Esp]

in Universo Jamming2 days ago

See how I am smiling boss, I am just enjoying this sweet jam from you I am even asking myself how my oga take dey come up with something amazing like this.

You are super talented in music brother. Plenty respect to you.

Sort:  

This man, e b like say your whining school wey you go na grade 1, haha, I just dey smile like mumu for here, hehe
Thanks so much senior man, u too much