You are viewing a single comment's thread from:

RE: VIBES WEB3 MUSIC COMPETITION WEEK 18// DISNEY THEME (HE LIVES IN ME-LION KING)

in Vibes β€’ last month

I Dey learn from you πŸ˜‚

Sort: Β 

When two musical Lords @moses08 and @benriffs dey whine themselves, wetin una want make we do now.
Una don sing all the songs finish!

Na so una Dey talk ehhh,una go post fire nowπŸ˜‚πŸ€£

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Also, happy birthday bro.
I wish you all the best.

Thank you Obaro πŸ™πŸΏ