You are viewing a single comment's thread from:

RE: Vibes Web 3 Music Competition Week 13 || A Cover of "Tu sei Santo Tu sei Re" [Eng/Esp]

in Vibes β€’ 4 months ago

Haaa you have crossed the country already, abeg carry me along o 😁. I still dey sing Nigerian language 😊. That was a beautiful presentation guy πŸ‘.

Sort: Β 

Hehe, oya come let me lap you and carro you

Thanks mama

so You been dey do shakara before wey you no wan follow me since abi, hehe
🀣

I no even know say we no dey follow each other o, I just say make I check today I come surprise sef 😁.