You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEKEND #3 | EDDIE QUANSA - Sweet Highlife

in Music β€’ 3 years ago

Weldone ooo... Ancient of days, as old as you are! πŸ™ŒπŸ™ŒπŸ™Œ

You and Methusela dey drag age bayi πŸ˜…

🀸🀸🀸🀸🀸🀸

Wedding ceremony don set ooo.... Na bride remain πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

E be like say na to hustle bride I go start to dey do now πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

Thanks for your comment boss
I'm just a student learning under you o πŸ™Œ

Sort: Β 

Ohh u mean wedding is coming soon. Wow I love food o. So just Prepare four plate for me as per say na you dey do wedding

Comrade πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

Party don set already, but na bride and groom we dey wait for like dis...

We fit rent you for 3 hours πŸ˜… shey you go gree???

No fear, we go give you one cooler of rice no be only 4 plates πŸ˜…

Lol.. I old pass Methuselah na.

When you self see bride, find my own too cos me I don lose hope.

Guy you Sabi pass me, you no be any student.

Β 3 years agoΒ (edited)

Ahhhhhh @starstrings01

You wey dem talk that Merlin Introduction talk for....

In the time of Breakfast and the reign of Garri... the Destiny of the whole world rests on the shoulder of a Comrade...

His Name...

STARSTRINGS

If you don lose hope, wetin you want make we do nau 😭😭😭