You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afritunes WK 158 Cover of YAYI YESU YAYI (HE DID IT JESUS DID IT) by @oluthomad

in AFRI-TUNES11 hours ago

Walahi me I will not believe that it is redmi that is causing this freshness and infact, you can't even convince me to believe otherwise, hehe
This song wey we don hear since we small wey we dey chop mouth to sing am, lolz
At least, I don sabi the lyrics from u so. Lovely work baba