You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRITUNES WEEK 59 | Capable God by Judikay (Voice + Guitar Cover)

in AFRI-TUNES โ€ข last year (edited)

Oga! This one wey you dey do voice cover these days, I hope say all is well๐Ÿ˜๐Ÿ™„๐Ÿ˜…
Sha me I like your guitar play pass. Your expertise on that instrument is just something else. No wonder @hopestylist dey fall for you ๐Ÿ™„
Nice work bro. Your voice sweet o. I ove how you took it so calmly. You too much

Sort: ย 

This man..you funny sha..lolz

Haha

Lol
No mind am ooo

Lol
I no know wetin you dey talk like this oooo

Lol
No be una force me
Now I don comot una dey talk say make I go back

Wetin man no go see for this life
Lol

Insatiable man