You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afritunes Community week #108, cover of "Above all Power" by @adyma

in AFRI-TUNES6 months ago

Adyma I no understand o abi na my eye dey pain me?
Wetin u rub for your lips so, e con make u b like say u smoke small gbana, hehe
Dats aside jare no mind me, nice voice you have here. Even without instrumental see as the voice come out wella

Sort:  

😂😂😂
I de smoke oo
Thank you dear

Afar, u fit give me small make I draw? No shout am o, make dem no hear u, hehe

I go give you