AySax Baba..
You gas play for my wedding oo..
Make I book you down before I see wife..π
π
AySax Baba..
You gas play for my wedding oo..
Make I book you down before I see wife..π
π
Eweee ππ
Say Na before him see wife ππ
Wife de come boss, no worry yourself boss na better one the even come π₯°π₯°
E no de hard make musician, specially those way the play guitar to get better wives... Them de use strings wine people pikinsπππ
Hahaha... Boss
We await your own too sir
We want to come and eat rice, beside you are due πππ
Na wa ooooo
And I still dey single like dis πππ
Master abeg show me the way π
Make I follow in your path, at least I for don get one by now π€
Una never see wetin this guy fit do for your wedding Sha...
E go make the love strong gaan..