You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK #129 - LIGHT by KINGSLEY INNOCENT (Cover)

in AFRI-TUNES β€’ 24 days ago

Hmmm KIn the second
This is lovely bro ❀️
Omo give me time make I come learn this guitar na, why you de turn turn me πŸ˜‚
Nice approach towards that high pitch

Sort: Β 

I Sha dey glad say I no choke πŸ˜‚πŸ€²

Guy no dey whine me, na normal thing wey you Sabi play naw.
We Sha dey together boss, thanks so much.