senior man, make I come learn work na, maybe when I dey go back I go collect this your sweet headphone.
lovely presentation sir, you are full of talent.
You are viewing a single comment's thread from:
senior man, make I come learn work na, maybe when I dey go back I go collect this your sweet headphone.
lovely presentation sir, you are full of talent.
Haha, see this man
D small pikin thing wey I just dey manage
U wey ur package gallant for everywhere, lolz
Thanks bro for coming around
U be man