You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK #129 - LIGHT by KINGSLEY INNOCENT (Cover)

in AFRI-TUNES24 days ago

Hmmm KIn the second
This is lovely bro ❤️
Omo give me time make I come learn this guitar na, why you de turn turn me 😂
Nice approach towards that high pitch

Sort:  

I Sha dey glad say I no choke 😂🤲

Guy no dey whine me, na normal thing wey you Sabi play naw.
We Sha dey together boss, thanks so much.