You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEKEND #3 || BILLIONAIRE By Teni | My Sax Splash

in Music β€’ 3 years ago

AySax Baba..

You gas play for my wedding oo..
Make I book you down before I see wife..πŸ˜…πŸ˜…

Sort: Β 

Eweee πŸ˜‚πŸ˜‚
Say Na before him see wife πŸ˜‚πŸ˜‚
Wife de come boss, no worry yourself boss na better one the even come πŸ₯°πŸ₯°
E no de hard make musician, specially those way the play guitar to get better wives... Them de use strings wine people pikinsπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Abi o... If @ksam play Guitar boy wey im play sometime ago for one baby, she go fall sharpally.

If @jaydr too put voice come add keyboard, the babe go just dey blush..

Make all of una shall call me for wedding. I go still wan chop asides playingπŸ˜‹

Hahaha... Boss
We await your own too sir
We want to come and eat rice, beside you are due πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

I don due o... Make we see babe remain

Boss babes de oo na you no wan use your saxophoneπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

I never see dem oπŸ˜…

Na wa ooooo
And I still dey single like dis 😭😭😭
Master abeg show me the way πŸ™Œ

Make I follow in your path, at least I for don get one by now 😀

@ovey don talk say we no dey show demπŸ˜…

🀣🀣🀣🀣
This one touch me ooo 🀣🀣
Before you see wife πŸ˜…

Una never see wetin this guy fit do for your wedding Sha...
E go make the love strong gaan..

Oya book me o!πŸ˜…
Make I serenade una small.