You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive Open Mic Wk#229|| Photograph by Ed Sheeran Cover

in Hive Open Mic20 days ago

You wey dey obodoyibo side, how you wan take come naw 😩

Sort:  

No worry, to come no b wahala
Just say yes and it shall b done, hehe

Oya naw 😁

Wetin b Oya again
I need yes of no, hehe

Oya yes😁