You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive Open Mic Wk#229|| Photograph by Ed Sheeran Cover

in Hive Open Mic20 days ago

I don tell yiu say I go freely 0pay piano for you for anything wey u wan sing but u no wan still invite me, hehe. You always blow minds away. The quality is there dear. I love this.

Sort:  

You wey dey obodoyibo side, how you wan take come naw 😩

No worry, to come no b wahala
Just say yes and it shall b done, hehe

Oya naw 😁

Wetin b Oya again
I need yes of no, hehe

Oya yes😁