You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive Afri-tunes Week #108 || A Cover of Iye ti Ani @jesus-son

in AFRI-TUNES6 months ago

Awesome one my love.

But do you even know any secular song?

Sort:  

Shew! Wetin u con mean now🙄🙄
Infact I don vex, lolz

Vex sing secular song nah😂😂😂

Haha,I dey come
Make I ask my mama first

Imagine 😅😂😂😂
You are not serious.

Want o, na my love I see so???
I don turn emeka ooo, guys male una con see ooo, hehe

Na so e take sweet you 😂😅😅

🙄😏😏

Answer jare