You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES#85 ~` Fireboy DML Ft Asake - Bandana (Cover)

in AFRI-TUNES10 months ago

Madam Turkish where u go since na?
Welcome back from wherever you had gone, hehe. I like this song wey u do but I no fit do am and I don tey e no gree me. See as I dey envy u
Nice presentation

Sort:  

Hahaha I dey strong ni jare, thank you.

You self know say your voice make sense Wella, na me dey envy you abeg show me the way na.

🙄🙄