You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES#86|| Fireboy DML - Yawa (Trouble) [Cover]

in AFRI-TUNES β€’ 10 months ago

Make una con teach me how una dey do all these fast beat musics na πŸ™„
See as I dey here dey envy u
You do well

Sort: Β 

πŸ˜ƒπŸ˜ƒπŸ˜ƒπŸ˜ƒ. You be my oga na. Na me suppose come learn from you.

Na so dem go dey talk every time. If u no wan teach me just tell me, lolz

πŸ˜ƒπŸ˜ƒπŸ˜ƒ