Hive-195772|| AFRI-TUNES WEEK 151|| Song Title: All of Us by Ruger (cover)

in AFRI-TUNES3 days ago

▶️ Watch on 3Speak


Hello everyone I'm coderaikiri welcome to the 151 edition of Afri-Tunes I'll be doing a cover for the song all of us by Ruger. Here the artist elaborates about the fake lives of celebrities who only pretend on Instagram for views and what nots I hope you all enjoy
Thanks a million

LYRICS:
Uh-uh, uhn
(Kukuruku)
(Cook that thing)

Instagram, Instagram
Pressure getting wesser, na we start am
Range Rover your babe buy, na we dash am
She dey claim CEO, make we no cast am
Who pop am? It's improper
Ace wey we never pay for, na who pop am?
We don perch for Yhemo Lee section for clubs
Snap the bill like say na we sort am

See, money pass money
I get money wey pass Jazzy money
And if you don't gerrit, o jasi noni
Forget abourit, o jasi noni
See, I'm not really here to make fun of nobody
But, the funds dey die
We no get wetin we talk say we get
But to press their neck on IG

This celebrity lifestyle sef
All of us just dey lie, all of us just dey lie
All of us just dey lie
This celebrity lifestyle sef
All of us just dey lie, all of us just dey lie
All of us just dey lie

See a whole big boy
A whole baddie, celebrity, but
Anytime we wan pose, we go borrow
(Anytime we wan pose, we go borrow)
See I hold bitcoin
If I shine three-two, na gold you go see
Anytime we wan pose, we go borrow
(Anytime we wan pose, we go borrow)

OG before IG don go sign up for IG eventually
I tell you say your mind no go touch ground if you buy Ferrari
No petrol to start engine
But who you dey lie for? Who you dey finger?
You dey vex, you dey call boys, you dey ginger
When me and you know say you no get the liver
Abi you think say aya min ja?

See, money pass money
I get money wey pass Jazzy money
And if you don't gerrit, o jasi noni
Forget abourit, o jasi noni
See, I'm not really here to make fun of nobody
But, the funds dey die
We no get wetin we talk say we get
But to press their neck on IG

This celebrity lifestyle sef
All of us just dey lie, all of us just dey lie
All of us just dey lie
This celebrity lifestyle sef
All of us just dey lie, all of us just dey lie
All of us just dey lie

See a whole big boy
A whole baddie, celebrity oh
Anytime we wan pose, we go borrow
(Anytime we wan pose, we go borrow)
See I hold bitcoin
If I shine three-two, na gold you go see
Anytime we wan pose, we go borrow
(Anytime we wan pose, we go borrow)
(Milla Mix)

(Kukuruku)
Lyrics Source


▶️ 3Speak

Sort:  

@coderaikiri you are welcome to Afri-tunes community check your video 👇 and improved next ok thanks 🙏 for sharing ♥️

Congratulations @coderaikiri! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You received more than 1500 upvotes.
Your next target is to reach 1750 upvotes.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

You're doing well man Thanks for sharing I can see your favourite artist is Ruger welcome bro 🙏🙏 your performance good 😊

This very nice 🤠🤠
You really did well.

Wow what a beautiful and good presentation, l really enjoy it and it is exciting

You're welcome to Afri-tunes community @coderaikiri
You've got an amazings singing voice man.
Few suggestions for you..
Try to improve the number of your words count in your next post to atleast 200 words as the community rules implies and also, I think using the backing track or the song instrumentals to back your singing will be more interesting to your listeners. You can download Moises app on play store, it will be of great help to you.
Thank You For Sharing This With Us

20230311-1627451 (1).GIF

Ooooooh thanks a lot sir
I'll do just that

Welcome to afritunes!
Home of African music!
Be open minded and you will become better!
Thanks for sharing!

Will do
Thank you

Wow, this is so beautiful bro

Thank you boss

I no fit laugh sef🤣🤣🤣
Fake life every where
Eg: speed Darlington 🤣

Most irregular bang master you dey call faker