You are viewing a single comment's thread from:

RE: Jamming Session Week 48 - Playing the Electric Guitar over the track

in Universo Jamming17 hours ago

Ah! My oga don drop . I never see you with electric guitar b4 o. This sounds just so sweet.
I no wan hear anybody call me boss again for this hive, all of una @the-lead , @davidbolu34 and the rest, hehe

Sort:  

Haaaaa on top the rubbish wey i play like this, you no see how many times i do mistake for the video ni. I be learner o i no even sabi ooo