You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive Jamming Zone Week 16 || A Spontaneous Jam by @jesus-son [Eng/Esp]

in Music Zone3 months ago

My boss is on it again; the man with amazing keyboard skills.
The bass line is pretty great.

I just dey shake my head dey feel this melodious jam.
Omo bruh na to use my left hand play bass dey hard me now ooo.

I just love the way you dey play keyboard with ease and very calm like say you no reaaly mean am. I dey learn small small😃😍

Sort:  

Senior man
U sabi say me dey learn work for where u dey boss
Omo dat left hand thing na something of continuous practice o
8 still dey struggle sef
But sha is person give am time and attention, e go dey aiit
Thanks baba for your support, u too much

I dey with you senior, with time me too go sabi use left hand like you sef. 🤣🤣

You're welcome bruh.