You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive Music Festival Week 86 Round 2 || A Cover of "My Soul is longing for your peace" [Eng/Esp]

in Music Zone4 months ago

My soul is longing for your PEACE I really enjoyed the way you played it so calm and relax.

Your playing pattern na for professionals oo I just dey hear minor chord wey dey scatter my medulla. I celebrate you greatly brother.

Sort:  

Haha, dis man no go finish me, hehe, he say na his medulla
Thank you baba mi
Yiu sef know say we just dey manage na
No b like u wey b boss
🙌🙌

🤣🤣😂 This my boss sha