You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive Open Mic 164 - "If The World Was Ending" Duet Cover With Olujay

in Hive Open Mic โ€ข last year

Okay, una try. ๐Ÿ™„๐Ÿ™„. 2 cabin biscuits for you both. I used 3 to 4 minutes ooo... You are paying billions! ๐Ÿ˜๐Ÿ˜. Evil laughter๐Ÿคก๐Ÿคก.

Sort: ย 

Don't give me my biscuit, use the money to pay your billions and give me change ๐Ÿค‘

I am Nigerian. No be for mouth. No be me you de follow talk๐Ÿ™„

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Na you I dey follow talk joor

Smh. Dem never use cane wipe your mouth before bah? Midnight don almost reach ooo. Na meeting remain.

Lol bye bye o
I dey pray for my house ๐Ÿ˜…

Kwantinue๐Ÿ™„๐Ÿ™„

Make I come add milk, sugar, milo, and water to the cabin biscuit to dey alright tonight. Thank you very much. ๐Ÿ˜‚

Haha... You fat wellla. E ho good sef. Make you suffocate Mer for ona next duet๐Ÿ‘น